E get one particular restaurant wey i dey
chop 4 GRA,
E get one oyibo wey
dey always come chop there
too...
Any tym dis oyibo chop finish he go shout '' Hey'',
so I
wonder wetin dey make am
shout,
i decide to chop wetin d
oyibo dey always chop so maybe me self go shout
too..
when i reach d restaurant last
wk friday, i order wetin d man
dey chop..
Dem tell me say na chicken & red wine, so i chop am,
but i no shout,
i colet xtra plate,
but i stil no shout..
na then i just
vex ask 4 my bill. D waiter tell me say one plate of chicken & red
wine na N75,000 then d xtra
plate na another N75,000....
na then
i shout hey hey
hey hey,I still dey
shout till
now....
Abi wat do u expect

Comments
Post a Comment